Davido - LCND Mp3 Download

Here are the complete lyrics to “LCND” by Davido. I hope you enjoy the lyric and share them with others. In case you have not listened to the song “LCND” stream below and download also mp3 song.

Davido – LCND Lyrics

[Intro]
(Wi-Wi-Wi-Willis, giddem!)

[Verse 1]
Make I tell you something
Life is not fair
Lost many of my guys
But I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fit

Advertisements

[Pre-Chorus]
I just wan flex this life oh
Before I leave this life oh eh
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag oh
If I hear say I slack oh
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi

[Chorus]
Legends can never die
Oh ye, oh ye
Shooting up for the stars
Oh ye, oh ye
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh ye, oh ye
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh ye, oh ye

[Verse 2]
I get many things wey I want to talk about oh (Want to talk about o)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball, make dem call me Lukaku

[Pre-Chorus]
I just wan flex this life oh
Before I leave this life oh, we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag oh
If I hear say I slack oh
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi

READ ALSO:  Big Spender Lyrics By Bryson Tiller

[Chorus]
Legends can never die
Oh ye, oh ye
Shooting up for the stars
Oh ye, oh ye
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh ye, oh ye
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh ye, oh ye

[Outro]
(Wi-Wi-Wi-Willis, giddem!)

Advertisements