No Limit Lyrics By Timaya
Here is a complete lyrics to No Limit by Timaya. I hope you enjoy the lyric, share to others.
You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa my body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, mans gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
I feel good and I feel so nice
And the boy so far from loss (ehh)
Step inna the place everybody dem know
Say the boy so dangerous
Where dem? where dem? who dem be?
Where dem? where dem? Who dem dey?
When you turn your radio
And you on your TV na my face una must to see
Advertisements
You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man’s gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
See! me I dey live my life, I no get your time
Call me anti-social
Check my style you go know say
My Mclaren no be Toyota
All of my girls them a feel me
From Jo’burg down to Elegushi
All the money when I get for my lifetime
I swear I no know the total
You make me go tipapatipatipatipatipa
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipatipa
You make me tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man’s gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
Advertisements
Learn Everything Career and Finance
- Cook urgently needed in Canada at A & Sons Corporation
- How to identify an original or fake Canada visa
- Apply Now, General Agricultural Worker Job in Canada at RUBICON ORGANICS INCORPORATED
- Apply Now, Food Counter Assistant Job in Canada at Chirp Foods Inc
- Apply Within, Hairdresser Apprentice Job in Canada at Moods Hair Salon LTD
- How to Find Freelance Courier Jobs in the US
- How to obtain Mauritius citizenship, requirements and process
- Pan Atlantic University Course Admission and Fees
- Hiring Now, Construction Helper Job in Canada at Orbit Drywall Contracting Inc
- Countries without Turkish passport visa: a complete list