Tony Frank – No Stress Ft. Timaya Mp3 Download

Here are the complete lyrics to “No Stress” by Tony Frank Ft Timaya. I hope you enjoy the lyric and share them with others. In case you have not listened to the song “No Stress” stream below and download also mp3 song.

Tony Frank – No Stress Ft. Timaya Lyrics

Ah no stress my life
Tony Frank o (Timaya)
Yeah yeah
No stress my life
Music chef
Yeah yeah yeah yeah

I wan flex, I wan chop life
I wan groove, I wan do things
Wen dem say, I nor fit do
Tony Frankkkk

Advertisements

I just wan dey my dey
Me nor want stress
Me nor want wahala
Me nor want kasala
Allow me run my race
Me nor want stress
Me nor want wahala
Me nor want kasala

To be frank is Tony Frank

This life wey we dey live
People no care how you dey feel
All they want na to dey bill you
Allow me enjoy my life
Allow me enjoy myself o
Allow me to live my life
No stress my brain o
I wan flex (eh), I wan chop life (eh eh)
I wan grove (ehnehn), I wan do things
Wey dem say I nor fit do
Huh huh
I just wan dey my dey (eh)

Me nor want stress
Me nor want wahala (oh oh)
Me nor want kasala
Allow me run my race o
Me nor want stress (ye ye ye)
Me nor want wahala (oh oh)
Me nor want kasala
No stress

Me I be head
I be the back up
Me I be the lead man
Me I nor fit fk up
Nobody kulusa
Nobody test me
Anybody come close
Nobody dey feed me
Eh (I no, I no, I no)
(I just wan dey my dey)
I no want make anybody mess with my mental iye
Me I no send for the mandem man
This time around na to protect my mental iye
Me I nor send for the mandem man
Huh huh huh eh
Not in that stage
Me nor get time for their time eh
Me nor get time for their gudugudu meje
I just wan dey my dey (eh eh eh)

READ ALSO:  Sir Lyrics By Nicki Minaj ft. Future

Me nor want stress (eh)
Me nor want wahala (baby)
Me nor want kasala
Allow me run my race (huh huh huh gudugudu meje)
Me nor want stress (my gudugudumeje)
Me nor want wahala (enter my gudugudu meje)
No stress
My body no like stress o
At all
No stress me

Advertisements