Wande Coal - Nobody Holy Mp3 Download

Here are the complete lyrics to “Nobody” by Wande Coal. I hope you enjoy the lyric and share them with others. In case you have not listened to the song “Nobody” stream below and download also mp3 song.

Wande Coal – Nobody Holy Lyrics

Intro
Legend oh
Ahn-ahn
Don’t tell me
(Iskaba)
Something that
Can come to kill them
This is my kingdom

Verse 1
Na who talk say dem holy ehh ehh
Na who dem talk say marry eh
Nobody holy, nobody holy oh
No come dey tell me dey tell me a story oh
No come dey tell me, nobody dey kpoli oh
Pass me the kpoli padi mi Okoli oh
No come dey tell me dey tell me a story oh
I no dey judge nobody dey holy oh
Everybody for this world dey kpoli oh
I no fit tell you say me sef I holy oh

Advertisements

Chorus
Na your fault (Na your fault)
E be likе say you no know say na your fault (Na your fault)
By default, we dey givе dem by default (By default)
We dey get the money, omo na by force (Na by force)
Na my choice, omo na because (Na because)
E dey feel like say I dey for air force (Air force)
Na the clause, na the contract and the clause (And d clause)
Multiplication, omo and the plus (And the plus)

Post-Chorus
And the way to shamanya
Ayama no dey do rubbish, ayama eh
No come dey do rubbish, ayama
Ayama, no dey do rubbish ayama eh

READ ALSO:  6LACK Since I Have A Lover Lyrics

Verse 2
See the way my people living, I’m feeling so bad
I dont know how to tell them or teach them how to act
Don’t know how to preach cos me I no be pastor
I don’t want to be a pastor
Nobody holy, nobody holy oh
No come dey tell me dey tell me a story oh
No come dey tell me nobody dey kpoli oh
Pass me the kpoli padi mi Okoli oh
No come dey tell me dey tell me a story oh
I no dey judge nobody dey holy oh
Everybody for this world dey kpoli oh
I no fit tell you say me sef I holy oh

Chorus
Na your fault (Na your fault)
E be like say you no know say na your fault (Na your fault)
By default, we dey give dem by default (By default)
We dey get d money, omo na by force (Na by force)
Na my choice, omo na because (Na because)
E dey feel like say I dey for air force (Air force)
Na the clause, na the contract and the clause (And the clause)
Multiplication, omo and the plus (And the plus)

Outro
Vuela mi talento
Traigo la luz sobre mi gente
Quizá para ti sea diferente
Siempre a lomos de mi presente
Represento mi sentimiento
Nadie puede venir y cambiar mi mente
Sé lo que quiero, lo que quiero
Voy siempre paciente
Sé lo que espero
Iskaba

Advertisements