Koroba Lyrics By Tiwa Savage

Koroba Lyrics By Tiwa Savage

Here is a complete lyrics to Koroba by Tiwa Savage. I hope you enjoy the lyric, share to others.

I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution

Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet

Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something

He say darling I’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole

Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

I no mean to bother you, at all
Monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

I no mean to bother you, at all
Monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

READ ALSO:  LOOOVE Lyrics By Travis Scott

Hi there 👋
It’s nice to meet you.

Signup today for free and be the first to get notified on new updates

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here